hw far far na hw una dey hw skul diss year na i hear say things happen 4 skull dis year abeg giv me gist 4 bendaman05@yahoo.com
Aug 10, 2007
12:54 PM
nothin de happ'n oh nna men abec is dry oh
Dec 15, 2007
11:23 AM
hi,ib 4got 2 put it in ma mail. i've changed skul.
Feb 13, 2008
6:54 PM
no mynd boma abec dey ok sha the skul don change seriously
Aug 28, 2008
4:58 PM